Pages

Monday 1 May 2017

OgbongeYarn Na 1 year old today.


We thank God and all our loyal fans for today as e be say na today May 1st make am one year since we begin
opreate. we dey grateful to God say upon all the obstacle dem, we still dey gidigba as una #1 pidgin News as e dey hot. For some time, we been get some challeges, but today we thank God say all don pure. abeg join Tim Smiles aka Mc Ogheneonetouch and the whole team OgbongeYarn as dem dey celebrate one year today...
Hip! Hip!! Hurray!!!

No comments: