As una observe, English premiership side, Manchester United dem wear black armbands
for the match against Swansea City to mourn dem football fans wey pooff for Calabar last week the time wey electricity pooff dem as dem dey watch the match between Manchester United and Anderlecht for viewing center.
No comments:
Post a Comment