Pages

Wednesday, 14 June 2017

Breaking News: Big fire dey burn 24-story apartment block for West London.


Big gbege dey happen now as fire dey burn one apartment for London.
The fire catch one 24-story apartment block in West London, Fire Brigade confirm say 200 firefighters and 40 fire trucks don dey ground there to tackle the fire as rescue workers dey try to evacuate the building wey dey for Lancaster West Estate in North Kensington.
For one Twitter post, London police say two people dey receive treatment for smoke inhalation and dem dey wait for updates ontop other injuries.

No comments: