Pages

Thursday, 15 June 2017

Davido go soon start him 30 billion world tour.


Davido dey hot wella dis time with he new jamz dem wey he just drop. Him song "IF" dey trend for everywhere now and him sef go start him world tour dis month.
See all the countries wey he dey go....


*** Na so, more blessings.

No comments: