Pages

Wednesday 21 June 2017

GIST: JOIN MC ONETOUCH ONTOP CROWN FM 101.5 FM FOR OGBONGEYARN ON RADIO EVERY THURSDAY


Join Mc ONETOUCH every Thursday from 3:03-4:00pm ontop Crown FM 101.5, Eleyele, Ile-Ife, Osun State for OGBONGEYARN ON RADIO LIVE!!!

Dis program go dey sama una with all the latest NEWS from all over the world, plus sports and entertainment gist. Check out the Top 10 Naija jams as e dey hot, join the Gist, call our studio line to shuk mouth for the matta arising.
Ogbongeyarn... Read, Listen, Contribute and Enjoy....
Una #1 Pidgin News as e dey hot!!!
Follow us....
Facebook: ogbongeyarn
Twitter: ogbongeyarn
Instagram: Mc ONETOUCH
WhatsApp: 07052121985.
Tell somebodi NOW!!!

No comments: