Meet 2Face Idibia Seven fine Children dem Africa most popular musicians, 2face Idibia just gather him children dem to snap foto. 2baba dey happy with as the children take don grow. 2baba Idibia marry him long time girlfriend Annie for May, 2012. Before the wedding, The singer don get different affairs wey produce five children and Annie give am two.
No comments:
Post a Comment