Pages

Tuesday, 20 June 2017

GIST: Na 7 fake credit cards dem see with Dammy Krane- Police


Singer, Dammy Krane, wey him real name na Oyindamola Emmanuel Johnson-Hunga, dey with 7 fake credit cards as dem arrest am -Miami-Dade Police yarn so.
Krane been dey arrested for Opa-locka Executive Airport after he use fake card to book one private jet flight to Washington, D.C., police yarn. As dem dey search am the authorities see seven fake credit cards for him wallet. Now the Krane dey face nine felony charges for Miami-Dade criminal court for credit card forgery and grand theft.

No comments: