Singer Runtown and his U.S based girlfriend, Selena Leath, don welcome dem first pikin, na baby boy wey dey name Zamar. D
ey announce the landing of the pikin ontop Instagram page on Tuesday, June 13. The singer write say:
"May the good Lord place a shield of protection around you, keep you healthy and guard you as you grow into a man your mom and dad wud be proud of. My bestfriend and my son."
*** we say big Ogbonge congrats to Run town and him girlfriend.
No comments:
Post a Comment