Pages

Wednesday, 28 June 2017

GIST: Two Chibok schoolgirls don meet Donald Trump and Ivanka Trump for White House.


Joy Bishara , 20, and Lydia Pogu , 19, na two of the Chibok schoolgirls wey manage to escape from Boko Haram 2014,
dey don meet with US President Donald Trump for the White House on Wednesday, June 28. The two of dem plus other girls wey escape don move to the United States to complete school. With the help of one Christian nonprofit organization and others.

No comments: