Pages

Saturday, 10 June 2017

NEWS: Gunmen don kidnap Kaduna state House of Assembly member.


Gist dey say some Unknown gunmen don 'Gbe' abduct one member of the Kaduna State House of Assembly, Isa Salihu wey dey represent Magajin Garin Constituency of the state.
According to reports, dem Gbe the 42 year old lawmaker with three other persons along the Kaduna-Birnin Gwari road yesterday June 9th.
Details of the kidnap still dey one kind but the state police say dem never dey informed about the kidnap.

No comments: