Justice Kudirat Akano of Osun State High Court don grant the bail application of Oba Ademola Ademiluyi, Pastor Taiwo Fakowajo and four other suspects wey dey arrest onto the IIe -Ife clash of March 8 for sabo among Yoruba's and Hausa's wey 46 pipu pooff as e dey hot then.
The judge grant dem bail application for her ruling for the seating wey just resume on Friday . The suspects been don dey prison custody since April 28 when the judge order say make dem dey remanded, The suspects dem still dey court and the conditions of N5 m each and one surety of level 14 office or a monarch dey expected to be meet the bail conditions... Details later…

No comments:
Post a Comment