Pages

Wednesday, 21 June 2017

NEWS: Kaduna state governor, Nasir El-Rufai meet Igbo leaders from 19 Northern states.


Kaduna state governor, Nasir El-Rufai  on Tuesday meet with Igbo Delegate Assembly wey comprise of Igbo Leaders from the 19 Northern States and the FCT for the Government
House, Abuja. The South East leaders say the courtesy visit na to thank the Federal Government, the Kaduna State Government and the Northern Governors Forum for say dem dey try calm the situation after one group of Northern Youths give ultimatum to Igbos to commot from the North.

The Igbo leaders yarn say dem no support the division of Nigeria. Governor El-Rufai assure the Igbo Leaders on behalf of the Northern Governors say everyone dey safe for the North

No comments: