Pages

Sunday, 25 June 2017

NEWS: Papa of six children dey Straff (sex) goat for Katsina


One 42 year -old papa of six children for Babangida Garuba, don dey police custody for Katsina becos he dey sex goat .

Garuba, na Goldsmith for Kasuan Mata area inside Funtua ,na him wife catch am dey sex goat before he raise alarm, begin shout for pipu to come see, the pipu of the area shaperly show unto the matta, before dem carry am give police.
He yarn journalists say he no know wetin push am to do wetin he do so, but he confess say na the second time wey him dey straff(sex) the goat.
Garuba yarn with Hausa say:  “Yes , it’s true, I had an affair with a goat. My wife caught me while doing it and she shouted . It would be the second time I would do it, but I don ’t know why I did it; I have six children while my wife is still pregnant .”
The state Police Commissioner, Aliyu Abdullahi , don confirm the matta and say Garuba go soon appear for court .

No comments: