The Acting President, Yemi Osinbajo, dey presently hold meeting with traditional rulers from the South East as continuation of him consultation onto the recent ethnic gbage wey some youths from the North dey tell Igbos to commot from dem region on or before October 1.
The meeting dey hold behind closed doors for the Presidential Villa , Abuja .
For him opening remarks before the meeting enter closed session , Osinbajo observe the position of the Northern youths and those wey dey call for secession from the South East dey against the nation Constitution.
He say many people don pooff sake of the country unity .

No comments:
Post a Comment