Pages

Wednesday, 21 June 2017

NEWS: Rain cause flood wey full houses and carry motor for Ibadan.


Residents of Ibadan , Oyo State , just experience one wicked flood wey dey threaten dem lives and properties wey worth millions on Tuesday evening .
the flood sweep many Houses , worship places and motor as overnight rain happen wey cause flood for many parts of the ancient city .

No comments: