One suspected kidnappers and ritualists den don dey discovered some buildings away from the Ondo state House of Assembly complex wey dey Algbaka area for Akure, the state capital today June 26th.
The two storey building dey back of the popular government-owned events centre, the Gani Fawehinmi Arcade.
According to reports dey say one military officer just shoot one bird wey land near the den, na so the kidnappers/ritualist just rush come out of the building to escape as dem think say na dem the military officer dey pursue.
Inside the building dem see women underwear, sandals, slippers, cooking utensils, mattresses, toothpaste, toothbrushes, empty bottles of lacasera and coke, pots, plates and spoons.
For the fence of the building, two big holes wey dey suspected to be dem road in and out. Four of the suspects don dey the Ala Police station for interrogation.


No comments:
Post a Comment