Pages

Friday, 9 June 2017

SPORTS: Manchester United To Announce Ibrahimovic Exit Today


Manchester United dey expected to confirm Zlatan Ibrahimovic waka from the club today Friday, when the Premier League club release dem annual player retention list.
Gist dey say some senior United officials, don decide against to offer the 35-year-old extension to him one-year deal for Old Trafford, wey go expire on June 30.
Ibrahimovic wey score 28 goals last season for the Red Devils, dey undergo rehabilitation after the season-ending knee ligament injury he suffer for April.
He dey expected to be out until 2018 and Jose Mourinho don already dey search for replacement for the summer transfer market.

No comments: