Pages

Friday, 28 July 2017

NEWS: Early Morning Train Crash don woundjor 48 Pipu for Barcelona.


Officials say na at least 48 pipu woundjor and five of dey serious after one train crash for one station inside the Spanish city of Barcelona dis morning.

The incident happen for the Francia station, of the city centre.
Dey never know wetin cause the crash for now, but the foto show say the crash get serious impact on the train as some part of the train sef crush anyhow.

No comments: