Hand don gbab One suspected member of the Badoo cult group for inside one building wey dey occupied by a old woman for the back of Access bank wey dey ikorodu dis morning.
As dem interrogate am, he no fit explain how he take reach inside the building. As dem search him bag, dey see one bottle of black oil, four atm cards. Thank God say dem no pooff am atonce , he don dey with the police now for more interrogation.
Photo credit: Omolaja Dax
No comments:
Post a Comment