Pages

Monday 10 July 2017

NEWS: Hand don gbab Female Armed Robber and Her Gang Members After one operation for calabar.


Hand don gbab Three armed robbers, as dem don dey under arrest for Cross River through one tracking device wey dey installed for the phone of the person wey dem fo rob.
Policemen for Calabar, Cross River state don arrest some suspected armed robbers wey storm and rob the house of the Surveyor General of Cross River State, dem attack am, and still move hm properties. Dem luck no shine as the police later gbab dem with the tracker wey dey the phone wey the robbers dem thief go.
The information wey the police command for the state release say:
"Suspected Robbers Including a Lady Who Stormed Home Of Surveyor General Arrested. One of the robber is from Ekori, in Yakurr LGA, while the other is from Ikom in Ikom LGA. A girl from Akwa Ibom was also arrested.

See dem foto:
1. The guy with the red T-shirt name na Joseph Ikoi Odimya from Ekori.
2. The guy without shirt na Author Berong Odok.
3. The girl name na Mercy Akpan from Obot Akara, LGA in Akwa Ibom.

No comments: