One female suicide bomber strike early Monday morning to pooff 12 worshippers wey come for prayers inside one mosque for Maiduguri, Borno State.
The incident dey happen after Borno State Police command say two boys, with age 8 and 10, meet with Boko Haram terrorists wey con wear dem IED (bomb)
The bomb later blow con pooff Gambo Bukar, and him friend, Umar Bukar woumdjor and dey hospital now.
No comments:
Post a Comment