Pages

Sunday 16 July 2017

NEWS: See as man Intestine burst out afte some robbers stab am for Bauchi.


One man dey seriously battle for life after some faceless robbers for the northern part of Nigeria attack am on Friday, 14th of July, 2017.

A young man land for one hospital after some robbers attack am for Bauchi State.
The incident happen after the Jumat prayers – dey wound the victim well as dem stab for belle with knife wey make the intestines to pull out from the belle. He don dey hospital now dey collect treatment.

No comments: