Chelsea don revenge the beating wey Arsenal Bart dem for the FA Cup final, as dem sef don vex wipe Arsenal 3-0 for the preseason friendly game wey dem play for Beijing.
Michy Batshuayi shine wella for the game as na him make the pass to Willian for the 40th minutes to open the goals fr Chelsea. After, Batshuayi sef score him own goal for the match wey end 3-0.
With dis victory, Conte believe say him side go dey stronger dis season and go try retain the Premiership cup.
No comments:
Post a Comment