Pages

Wednesday 9 August 2017

GIST: "LOVEWORLD COMEDY CONCERT" WATCH OUT!!! ...a global festival of laughter


Make Una watch out for the LoveWorld Comedy Conference wey go shake Lagos and the World as many Comedians and Artist from Christ Embassy go full there to give your life a meaning with beta Jokes, Songs and Dance wey dey hot!!!


The Event go Feature: Stand Up Comedy, Drama Comedy, Dance Drama.

MUSIC na by: Buchi, Eben, Joe Praize, Chris Shalom, Jadiel, Ada and lots more

DATE na: SUN 17th SEPT 2017
TIME na: 3PM sharp
VENUE na: The LoveWorld Conference Centre (LCC) Oregun Ikeja Lagos, Nigeria.

Red Carpet go dey available to snap with any comedian or artist wey u see there...

For sponsorship & participation call : +234 (0) 9091245522, +234 (0) 8035746099, +234 (0) 8183195541
# ComedyNation
# GospelComedian

Me sef Mc ONETOUCH go dey there Live, come make we jolificate together with the Love of God.

No comments: