Pages

Sunday 13 August 2017

SPORT: Nigeria don moves up for the August FIFA rankings, now 6th for Africa.


The Super Eagles of Nigeria don progress for the August FIFA world rankings.

For the latest ranking wey dey release on Thursday by the world football governing body, the Super Eagles don dey  the 38th position from the 39th wey dem been dey and dem don dey the sixth position for Africa.
Also on the progress list was Cameroon, whom Nigeria will play against in the 2018 FIFA World Cup qualifiers next month.
Brazil still  the top of the FIFA/Coca-Cola World Ranking just after one month to replace the reigning FIFA World Cup champions Germany wey don dey the second spot.
Argentina remain for third as Switzerland dey the 4th jejely and Poland dey 5th position.

No comments: