AREMU ONISEGUNKO Don feature A. TOBILO for dis brand new jam wey dey title 'Money Dey'. Dis na dance jam from Aremu and Tobilo
Aremu Onisegunko and A. Tobilo don dey together for like 2 years now and dem don dey do music together.
Dis music get e own Class, style and partner.. Oya you sef download am make u enjoy am...
Artist Name :Aremu Onisegunko
Featuring: A. Tobilo
Song Title: Money Dey
You fit follow dem ontop
Aremu Onisegunko::::::
Facebook: Aremu Onisegunko
Twitter : aremuonisegunko
Instagram :aremuonisegunko8
WhatsApp :+2348138170973
Page: Omoajidara
A. Tobilo ::::::
Facebook: A. Tobilo
Twitter : tobilo
Instagram : omoiyanu
WhatsApp :+2348030826818
Download, listen and share.
This na sponsored message
To promote your song on top Ogbongeyarn (Radio and blog) Call...
07052121985 (WhatsApp)
No comments:
Post a Comment