Pages

Tuesday 17 July 2018

POLICE DON ARREST THE NOTORIOUS GUNRUNNER WEY DEY SUPPLY ARMS TO CATTLE RUSTLERS, KIDNAPPERS AND ARMED ROBBERS FOR KATSINA.


The Katsina State Police Command don arrest one notorious gunrunner, wey dey supply arms and ammunition to cattle rustlers, kidnappers and armed robbers wey still dey hide for Rugu forest, Safana Local Government Area of the state.

Hand grab The suspect Safiyanu Amadu, 50, from Barbelu village, Bakori LGA, on July 9, unto tip off.
Dem pursue Amadu until dey arrest am deep inside Rugu forest dem see two locally made revolver pistols and one 62mm life ammunition Ak Riffle with am.
The suspect don confess say he been wan sell dem to some cattle rustlers inside the forest. He follow help the police for dem investigation.

No comments: