Pages

Thursday 6 September 2018

NEW MUSIC: YUNG ZEE "RECOGNIZE"


 DOWNLOAD RECOGNIZE NOW
Nigerian born rapper, Yung Zee Don drop new jam wey him title RECOGNIZE. The jam Don dey air waves for some weeks now and the song dey make waves for town now as e dey Hot..

Yung Zee na Ile-Ife based artist for now and he Don do plenty jams so far..
Yung Zee wey him real name na Ayodeji Azeez na from Ekiti state, but grow up and school for Ile-Ife, Osun State.. Him song Recognize na real rap jam wey go jollificate you..

Feel free to download the song and share with your Padi dem..
DOWNLOAD RECOGNIZE NOW

NAME..Ayodeji Azeez
STAGE NAME.. Yungzee.. Facebook...A-zee Yungzee God-son... TWITTER.. Azeez Youngmoney.. IG.. Azeez Yungzee Youngmoney.

No comments: