Pages

Monday 13 June 2016

BANKS WAN REDUCE COUNTER WITHDRAWAL TO #10,000 ONLY


Na the Bankers committee wey be the umbrella body of all the Chief executive of all deposit money Bank of Nigeria yarn dis yarnings.
Dem yarn say the plan to reduce the money to #10,000 na to enable cashless policy as na the directive of the Central Bank of Nigeria, so dat pipu go fit dey do electronic banking and to also reduce workforce

No comments: