Pages

Saturday 11 June 2016

BREAKING NEWS-- AMODU SHUAIBU DON POOFF.


Na wa O. When I see dis report, I no wan rush post am cos I need to confirm am first. Former Super Eagles Coach and NFF technical director, Amodu Shuaibu don pooff.
Dem say he sleep no wake, meaning he pooff for him sleep. Yearnings dey say he been complain  of just small chest pain on Friday night before he go sleep, na from dat sleep he take pooff so as he No wake up again.

Shuaibu Amodu poof at the age of 58, just 3 days after The Big Boss, Stephen Keshi sef pooff..

OgbongeYARN say RIP Oga Shuaibu.

Abeg na wetin dey happen?!!


No comments: