Pages

Saturday 18 June 2016

GOODLUCK JONATHAN SAY MAKE ALL NIGERIANS SUPPORT FG TO FIGHT AGAINST TERRORISM.


Former President, Goodluck Jonathan yarn ontop him twitter say make all Nigerians follow support the FG against the fight against terrorism.
He yarn dis yearnings con still send condolence message to the families wey be victim of the Boko Haram attack for Adamawa on Thursday.

The attack wey happen on Thursday for inside Kinda village, Adamawa claim lives of 20 pipu wey been attend one burial service for the state yonder.

*oga Jona really love Naija sha, see as him dey concerned *

No comments: