Pages

Sunday, 26 June 2016

MESSI DON RETIRE FROM INTERNATIONAL FOOTBALL AFTER DEM LOOSE TO CHILE AGAIN


Messi wey be Argentina captain don yarn say him dey retire from international football after dem loose to Chile for the Copa America Centenario tournament for the second time. 
Messi dey really disappointed after the match as he feel say na falling hand for am say the Argentina team no fit beat and win Chile inside the final of the Copa America for the second time. Chile been beat dem for the last Copa America con still beat dem again to retain the Championship.

Messi loose penalty inside the game, as him Barcelona team mate, Claudio Bravo catch him penalty kick. Messi yarn ontop him twitter handle say 'FOR me O, National team match don end'. Messi been get 5 goals for inside the tournament but e no reach to win am anything as the tournament end so. 




No comments: