Some people don gbab Three suspected members of the notorious cult group, Badoo, for one SUV wey dey parked for Oju-emuren street, Ikorodu. According to the residents, the suspects dey well dressed with suits.
Dem see Oil, Grinding Stone and juju inside the SUV, na tools wey the cult members BADOO dey carry to attack people. The residents of the community do jungle justice as dem pooff and burn dem together with the SUV.
No comments:
Post a Comment