Otatapiapia na baby food? One wicked step mother give dis Pikin Otatapiapia drink for Minna. The reason why the matta happen, we never know yet.
The baby dey IBB General Hospital for Minna. yonder the Pikin dey recieve treatment, we hear say the Pikin health dey very critical.
Na just last week we report one woman wey cut her Pikin testis too for inside Minna.
*abeg wetin dey worry dis women dem? *
No comments:
Post a Comment