Pages

Monday 13 June 2016

NA #2.5M GOVERNOR GAIDAM OF YOBE STATE DROP TO OPERATE THE PIKIN WEY HER HEART DEY OUTSIDE HER CHEST.


The Governor of Yobe state, Ibrahim Gaidam don drop #2.5million to sharperly take operate the Pikin wey her heart dey outside her chest.
The money na to sharperly carry out the operation for inside the University of Maiduguri Teaching Hospital UMTH, dem go deliver the money today give the administration of UMTH so that work do start sharperly according to the special adviser of Yobe state Governor for media, Abdullah Bego.

*God dey in control *

No comments: