Pages

Tuesday 14 June 2016

NA THE FOTO OF THE GAY PIPU WEY POOFF FOR DAT GAY CLUB FOR ORLANDO FLORIDA MASSACRE


Na the foto of the pipu dem wey pooff for the gay club massacre inside Orlando Florida for USA.
The killer, Omar Mateen say na ISIS dey inspire am, dem say him dey laff as he dey spray-spray pipu bullet till dem pooff inside the club. Na 50 pipu pooff, while 53 pipu wound wella.

*Gay Club?*

No comments: