Pages

Monday 25 July 2016

FIFA PRESIDENT GIANNI INFANTINO DON GO VISIT BUHARI


President Buhari on Monday receive Mr Gianni Infantino, the President of football’s world governing body (FIFA) and Secretary-General, Fatma Samoura for inside the State House, Abuja.
Minister of Youth and Sports, Solomon Dalung and NFF President, Amaju Pinnick sef dey present for the courtesy visit. After, dem entertain am with small football match for inside the Abuja National Stadium.

As As be now, he visit don expire, and him don dey on him way back to him country.





No comments: