Pages

Sunday 31 July 2016

PRISON BREAK, NA13 INMATES ESCAPE FOR KOGI JAIL BREAK


13 inmates don escape after dem do Prison Break for the Koton/Karfe minimum prison inside Kogi state. The jail break happen yesterday morning around 7am.

Abeg, Dis prison break na season wetin?

No comments: