Pages

Saturday 30 July 2016

ABEG, U GO GREE? CHECK OUT DIS WEDDING GOWN.


Check out did wedding gown, U go gree make ur bride dress like dis on una wedding day?.. E be like say the boobi wan fall from the gown... Well, love really dey blind sha, so the guy no fit see fault for the gown.






No comments: