Pages

Friday 29 July 2016

ROC NATION DON SIGN TIWA SAVAGE JOIN DEM TEAM


Nigerian Music star Tiwa Savage don sign deal with Roc Nation, one American entertainment company wey dey founded by rapper Jay Z since 2008. The official Instagram page of the company share the foto as dem officially welcome
her.





No comments: