Pages

Saturday 30 July 2016

SEE FOTO OF THE 3 NIGERIANS WEY INDONESIA GOVT. EXECUTE UNTO DRUGS MATTA.


Yesterday July 29th,three Nigerians and one Indonesian pooff by firing squad for drug
trafficking. The pipu wey dem execute names na Seck Osmane, Humphrey Jefferson Ejike, Michael Titus Igweh and Indonesian, Freddy Budiman.

Drugs matta na death execution for Indonesia, but wetin our FG don yarn abt dis killing, abi the matta no concern dem?

No comments: