Pages

Saturday 30 July 2016

US GOVERNMENT DON DONATE SIX LAPTOPS GIVE EFCC TO SUPPORT THE FIGHT AGAINST CORRUPTION.


The United States Government, don donate six Laptop computers to the EFCC as dem pay dem courtesy visit to the Commission Headquarters for Abuja.
The Director, Bureau of International Narcotics and Law Enforcement Affairs, USA, Roselyn Wiase, wey lead the six man delegation advice  the Commission to continue with dem fight against Corruption.

“We no dey unmindful of una contribution to the fight  against economic and financial crimes for Nigeria. The United States Government donate dis Laptops dem to una organization to support una  Mission”

NA SIX Laptop EFCC no fit buy?




No comments: