Pages

Friday, 12 August 2016

ABEG NA OLYMPICS SPORTS BE DIS ONE TOO?


NA everyday we dey see new tins, see dis kind sport! Dis foto dey trend online as pipu dey try wonder the name of the sport, cos dem say na for inside the 2016 RIO OLYMPICS dem for snap dis foto.. 


Becos of Gold medal, U go let ur daughter, girlfriend or wife to do dis kind sport? Inside my mind, I trust naija men sha, but everybody no be the same... E DIS FOR RIO OLYMPICS?







No comments: