Wednesday, 10 August 2016
EKELE BY PRECIOUS GOLD DON LAND GIGIGBA AS E DEY HOT.
The sensational Precious Gold don drop her hot smashing single wey she title EKELE, which means Thanksgiving.
The song don cast ontop many sites now as the most view and most downloaded song of the month. Ekele by Precious Gold na song wey go uplift your mind, spirit and soul.
Na Jayplanet Entertainment dey manage and promote her. Follow get the song ontop www.jayplanet.blogspot.com. Or follow Precious Gold ontop her Facebook, Twitter, Instagram.
This message na sponsored message from Jayplanet Entertainment in conjunction with Onetouch Inc. (Ogbongeyarn)
Contact Mr Onetouch ontop 07052121985 to promote your music and events ontop Www.ogbongeyarn.blogspot.com.. OgbongeYARN.. Una PIDGIN NEWS as e dey hot
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment