Wednesday, 10 August 2016
SEE WETIN PIPU FUTURE WIFE DEY WEAR..
Na wa for dis girls dem O, na wetin we go call dis kind dressing now, fashion? Dis kind of dressing don dey reign everywhere now, and I dey wonder if na by like dis.
How U wan take explain wetin dey happen with dis girls? After some go dey say husband scares, start fasting and prayer, some go even begin sleep church to get husband. Abi dem think say with dis kind level husband go dey rush dem?
Well any guy wey near any of dis kind girl just Dey patronize her.. How person pikin go open eye wear dis kind of cloth and. Dey pray for better husband. I guess say very so, girls go dey waka naked.
As e be, I no sure say Sodom and Gomorrah do reach like dis sef... Abi the world don end sef?
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment