Pages

Thursday 4 August 2016

FINALLY!!! NIGERIAN DREAM TEAM DON LAND BRAZIL FOR RIO 2016.


NFF officials don confirm say the Dream Team don Land Brazil around 7:30pm Nigerian time. The federation later tweet foto of the team ad dem land.
Nigeria go play dem  first match of the tournament by 2am Friday morning, Nigerian time – approximately six hours after the team land for brazil. I just hope the stress no go affect their performance.

Na wa O, no proper arrangements for naija. Dis na 2016 and we still dey do like say na 1991 we dey..  Now no time for the team to do some kind training before dem play by 2am on Friday. Too bad. 




No comments: