Pages

Thursday 4 August 2016

HUSKEY FT BRAVO G: SPEND UR BODY.. COMING SOON!!


Make una watch out for new musik by HUSKEY ft BRAVO G wey dem title 'Spend ur Body" meaning (dance wella). Huskey na very good singer/upcoming artist from Ikorodu.
'Spend ur body' na him first single wey hit, and he go dey drop am anytime next month, make u a dey ready to groove dis new jam from Huskey. No forget, 'Spend ur body' go drop soon and e go dey plenty site for download. Make una support HUSKEY with dis new song, U No go regret am.. 'SPEND UR BODY'.. COMING SOON!! IKORODU UNA DON READY?!!



No comments: