Pages

Thursday 4 August 2016

THE GUY WEY DEY THE FOTO OF IMSU STUDENT WEY CULTIST POOFF DON YARN.


The guy wey snap selfie with the dat IMSU final year student wey Cultist pooff, and as e be, na the last foto of the victim be dat before him pooff don release him statement ontop Facebook about himself after plenty concerns don dey raise about him safety and
whereabouts.
The guy Facebook name na KINGSLEY EJIKEME and plenty pipu wey know the guy don cast am, but the guy say himstill in shock, gist dey say e be like say the guy really get personal beef with am.

Kingsley write ontop him Facebook wall say the victim Chop two bullets for him back, but all him claims don dey proven as false and pipu don dey reason say he hate the victim for reasons known to non.

See him post dem...




To me O, the guy just Dey yarn OPATA! No simple sign of sympathy for him yarnings.. I hope the law go take full course, becos i No wan judge.






No comments: