Pages

Friday, 12 August 2016

NA 6 PIPU POOFF AS HAUSA AND IMO INDIGENES GBEGE FOR IMO STATE.


Na Six people don dey confirmed dead for one communal Gbege between Hausas and some indigenes of Akokwa community inside Ideato North Local government area of Imo state today August 12th.
The reason for the Gbege never dey clear as we never know wetin fit cause am yet, but police don Land the community dem dey work to restore law and order.

Na the fighting wan bring solution and peace for naija? Abeg make pipu channel dem energy to build the nation. No gain for fight, na only lose dey fight. Abeg stop the killing, we all na one!. 

No comments: