Late Sani Abacha grandchildren dey Enjoy Holiday as dem dey Play With Dolphins for Dubai.
Some Nigerians dey yarn say na our country money wey their grandfather “been thief” dem dey flex plus some wey the Switz government never really return back to Nigeria. Lol!
Gumsu, daughter of late military leader, General Sani Abacha, and her children dey catch fun for their summer vacation inside Atlantis, Dubai.
All na tori
Una gree say na our country money dem dey carry flex so?
No comments:
Post a Comment